Wande Coal

Текст песни Se Na Like Dis

Se Na Like Dis видео клип

Wande Coal
Обзор
Голоса:
0
Неверный текст?

Wande Coal - Текст песни Se Na Like Dis

Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey (3ce)
i no fit wait oh make things for change oh
now make we join hands makd am beta beta eh (2ce)
once upon a time,dem tell us say 1 dollar is equals to 1naira,
once upon a time u go travel 4rm lagos 2 london dem no need visa,
once upon a time u go graduate 4rm school and government go dash u car,
once upon a time u take train 4rm oshodi down 2 ojuelegba once upon a time
now everyting don dabaru corruption is unstoppable
d hardship is unbearable is unbearable eh wetin we
go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de deyWande Coal - Se Na Like Dis - http://ru.motolyrics.com/wande-coal/se-na-like-dis-lyrics.html
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
u see d situation, e don reach make i cry cry cry cry cry
e don reach make i scream yeh yeh yeh yeh
e don reach make i sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
becos now everyting don dabaru corruption is unstoppable
d hardship is unbearable is unbearable eh
wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey

Thanks to Teniola

Оставить комментарий

Что вы думаете о песне "Se Na Like Dis"? Напишите ваш комментарий.

Рекомендуемые песни